I'M BACK.
Fall back please e never late
E don tey wey I wan make we relate
no be friend, u and me she come to seperate,
I come be fish, her beauty na bait.
na true we drink and eat from the same plate,
but no be say we don dey date
She confuse me I no come know my fate
I never want make we create state.
Now everything she dey do I don dey hate,
I don come back abeg open your gate.
De love you get and one she show me no be mate,
I don test the two now I fit rate.
Na u wey I suppose dey with I get d faith
Eziokwu na only you we fit make my heart to vibrate.
I love you die I fit write am for slate,
I go do anything make you stay I no dey exaggerate.
Please login or register
You must be logged in or register a new account in order to
Login or Registerleave comments/feedback and rate this poem.